Header Ads

Lyrics: Ladé – Adulthood Anthem (Adulthood Na Scam)

257747355 431933231765513 4818524292483942151 n

Adulthood Anthem” is a trending song by fast-rising Nigerian female singer, Ladé, read the correct and complete lyrics to the ‘Adulthood Anthem’ below and sing along.

Lade – Adulthood Anthem Lyrics

Intro Nobody go ask if you don chop Nobody go send you free money If you no get na you sabi Adulthood na scam Oh oh Panra Panra I heard that you’re looking for lade oh Please don’t judge me Cos I won’t judge you Na wetn dem tell me I believe Na wetn dem tell you you believe

Verse 1 As I wake up this morning (uhn uhn uhn uhn) Landlord don call me (uhn uhn uhn uhn) My padi don ring my phone say wey that thing wey you promise me (Lade wey the level na?) I no say you no go believe Dem no tell me say na so е dey be Abegi takе me back to days when e be say na just to play and chop ohh

Chorus Eyy Ahhh Adulthood na scam You better get am for your mind (You better know this oh) You gast to hustle, make a living 24/7 Nobody go ask if you don chop Nobody go send you free money If you no get na you sabi Adulthood na scam

Verse 2 If you no get na you sabi You no fit reason your padi oh But if na dem need you, dem go come to you come dey give you different Story oh (eh eh), Story oh (ehn ehn) This is superstory oh Though the story touch me oh But I no fit send you money oh If I say make I calculate (calcula) Wetn I dey spend from Monday to Sunday (sunday) Dey make me reminisce on those days Wey pocket money go yapa for my pillow case (oh) Now I gast send the money lole oh (lole oh) Everything wey I want I must pay oh Mogbe oh I fit go give everything to become a child again

Chorus Ahhh Adulthood na scam You better get am for your mind You gast to hustle, make a living 24/7 (dem no dey person oh) Nobody go ask if you don chop (dem no dey yarn person oh) Nobody go send you free money (dem no go tell you yeah) If you no get na you sabi Adulthood na scam (big big scam oh) Adulthood na scam (scam oh) You better get am for your mind (oh oh oh oh) You gast to hustle, make a living 24/7 (24/7 yeah yeah) Nobody go ask if you don chop (24/7 oh) Nobody go send you free money (dem no dey tell you yeahh) If you no get na you sabi Adulthood na scam (na na scam oh)

Outro Leave me I wan become a child again I wan become a child again I want to play inside the rain Cos Adulthood na scam

https://www.ghupload.com/lyrics-lade-adulthood-anthem-adulthood-na-scam/?_unique_id=632b34d46521b

No comments

Powered by Blogger.